Delta born Lagos based sensational music star and producer GRAHAM D releases his much anticipated single titled NO DOUBT.
Download Audio below
SEE LYRICS BELOW;
Intro :
No doubt x2
No doubt yeah
E yeah yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah. Yeah yeah
It’s Graham D dddddddddddddd baba now
Ba now
Wow wowaaaa
Verse :
Before wey soup spoil
We no dey troway am
Na warming things
I know say u no go believe am
The way things Dey go
Na steady we Dey push Am
God blessings don Dey show for my life
I don Dey receive am
My life na testimony o
Back then I no e get money
I get guys wey e get money
When dem see me Dey come dem go meaow
The kind of blessings wey I want
Make money just full up my bunk
Before I been Dey hear about His testimony
But now I don test o
Chorus :
No doubt x2
No doubt oo
No doubt ur tomorrow
No doubt o
Just believe
No doubt at all
No doubt x2
No doubt o
No doubt God o power for ur life
No doubt ur tomorrow
Hook:
Now now (kpakam)
God God blessings (kpakam)
Come and see God blessings (kpakam)
Wey Dey for my life more blessings (kpakam)
Na no no no give up don’t mess it (kpakam)
No tire keep pressing (kpakam)
God Get skills Leo Messi (kpakam)
Verse 2:
Enemies die die die die
E no Dey put food for table
U gats to pray to God to bless u
U know that He’s able
Me and my guys wey lanmanya last
We celebrate own don pass us
U cannot be the only one in class
Make u carry last impossible
And everything wey u don lost
U go recover in surplus
The time e go pass
Let poverty pass ,ah pass
Now Me I bring good news for u like Barnabas
The kind of blessings wey I want
Make money just full up my bunk
Before I been Dey hear about His testimony
But now I don test o
Chorus :
No doubt x2
No doubt oo
No doubt ur tomorrow
No doubt o
Just believe
No doubt at all
No doubt x2
No doubt o
No doubt God o power for ur life
No doubt ur tomorrow
Hook:
Now now (kpakam)
God God blessings (kpakam)
Come and see God blessings (kpakam)
Wey Dey for my life more blessings (kpakam)
No no no give up don’t mess it (kpakam)
No tire keep pressing (kpakam)
God Get skills Leo Messi (kpakam)
Ronaldo abeg see blessings (check am)
Outro :
It’s teesmart oh my God
It’s Graham. Ddddd baba now
Yeh yeh now now now now now
No doubt no doubt no doubt
Wicked mix
Leave a Reply